Skiibii Ft Davido – Baddest Boy Remix Music Download

Skiibii Ft Davido – Baddest Boy Remix Music Download 

Lyrics, Video ,MP4 Download, Mp3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.

Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as “Skiibii” comes through with yet another new hot hit song titled “Baddest Boy Remix” Featuring Davido

However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.

Always visit our website for latest songs, videos , news & gists

Download and listen below:-

 



Download Music
LYRICS

Oh-ah

Whoa-whoa-whoa, wah

Escala, ayy, yah-yah

Long time, long time, I dey mad over you

Took me long time to get over you (get over you)

Now, I don man up, now, I don strong

Now, I get chicks wey dem dey for London

Now, I’m on chills

Now, I don know when I get the fine things

When I get the-

Baddest boy

Emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan

Shey you no dey see say I no get joy

Now, I no get joy

Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Baddest boy

Emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan

Shey you no dey see say I no get joy

Now, I no get joy

Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Shey you no dey fear face?

Shey you say you get craze?

Because I gentle, you wan dey take space

Shey you know I get taste? (Huh-uh-uh)

You go chop Nigerian koboko

Straight from Magodo

O ma ki’gbe mor’ogo

Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy

Emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan

Shey you no dey see say I no get joy

Now, I no get joy

Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Baddest boy

Emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan

Shey you no dey see say I no get joy

Now, I no get joy

Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

You go chop Nigerian koboko

Straight from Magodo

O ma ki’gbe mor’ogo

Giddem, giddem, slow-slow

JOIN OUR WHATSAPP GROUP FOR LATEST UPDATE

 

talktalktoday.com.ng is a Music and Entertainment website designed for promoting artists. The website covers latest trending Nigerian Music and also Music from other parts of Africa such as Tanzania, Ghana, South Africa, Kenya and more.&nbsp

 

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*