Pronto By Ajebo Hustlers Ft. Omah Lay Lyrics, Video ,MP4 Download, Mp3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.
Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as “Ajebo Hustlers” comes through with yet another new hot hit song titled “Pronto”
The new music also had top notch music and song writer “Omah Lay” who added a new vibe to the new song.
However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
I go dey put myself in order Make I no go kpai person daughter No be only me be her lover If na play make you stop am Abeg make you use your upper Before dem say na only me dey chop am Go dey out myself in order Before them do omugwo for the matter Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa Her booby dey balabala Oburo childs obu rubber
She let me climb all night She come in right on time She dey give me pronto Low low What I really want is yolo We making love all night She come in right on time She give me pronto Low low What I really want is yolo
My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm
Roborobo ye Girl you wanna raba stylee You waka make you enter my way Girl you chop my pay Only you dey make my day You dey whine fit to make a man craze I say roborobo yeh You wanna raba stylee Come grind for me girl ikaite Girl you rub my chest Girl you dey make my day Come whine for me girl ekaite I say roborobo
My Theresa mm I dey put am mm She dey feel am mm She dey lick am mm E dey sweet am mm I dey give am mm Panel beat am mm, when she need am Iyo oh oh iyo oh oh Nobody no no, say me and you don mm mm Say me and you don mm mm
Gimme mm mm Give me another mm Gimme another till I get gorimapa mm mm Drown for my mm Holy water mm Ten litre e no go do mami water Raba bam bam Girl you fit off the lantern Swear we go turn the mattress No tell me calm down Babe no tell me calm down Ngozi Chimamanda A Raba bam bam
Swear she go hear this matter Swear she go continental Don’t tell me calm down Ngozi Chimamanda Swear she go hear this matter
It’s STG
Ochochochocho Make way, bad boy is coming through Ajebo Hustlers Kpos lifestyle
JOIN OUR WHATSAPP GROUP FOR LATEST UPDATEtalktalktoday.com.ng is a Music and Entertainment website designed for promoting artists. The website covers latest trending Nigerian Music and also Music from other parts of Africa such as Tanzania, Ghana, South Africa, Kenya and more. 
Leave a Reply