Hypertension By PeruzziLyrics, Video ,MP4 Download, MP3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.
Top list Artist and Songwriter popularly Known as Peruzzi comes through with yet another new hot hit song titled “Hypertension”
However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Ayy (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) (What you workin’?) (Ooh, ooh) (Dante) (Ayy)
I see the signboard (signboard) Wey say warning (warning) ‘Cause your body dangerous But, me, I no dey hear word (hear word) I dey here ’til morning (morning) And that’s on period (period, wooh)
If na style (you get style) If na moves (you get moves, for days) Sotey, sotey, sotey Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya) You get something for them, ah (nothing, nothing for them) (How?)
This thing wey you carry for section Don cause hypеrtension Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye Ikebe wey you carry for section (Ikebe wey you carry for section) E don cause hypertension (e don cause hypertension) Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye This thing wey you carry for section Don cause hypertension (hypertension) (Ikebe wey you carry for section) carry for section E don cause hypertension (‘tension) Hmm-hmm, hmm
Tell me what you want (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) So baby, show me warning (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) Show me warning, show me warning
See person figure (see person figure) Man dem wan figure your body (your body), your body Or make I take better picture? My people gats see this your body, this your body (your body)
If na style (you get style) If na moves (you get moves, for days) (Parte and parte) Sotey, sotey, sotey Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya) You get something for them, ah (nothing, nothing for them) (How?)
This thing wey you carry for section Don cause hypеrtension Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye (Ikebe wey you carry for section) (E don cause hypertension) Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye This thing wey you carry for section Don cause hypertension (hypertension) (Ikebe wey you carry for section) carry for section E don cause hypertension (‘tension) Ooh, ooh
Ooh, ooh (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) Oh, ooh, ooh (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) Na-ni, na-na-na, ayy-na (What you workin’?) (Ooh-wah, whatyu workin’?) (Stubb’, Stubb’) (Ayy, ayy)
Leave a Reply