Fireboy DML – Bandana Ft. Asake Mp3 Download
Bandana By Fireboy DML Ft. Asake Lyrics, Video ,MP4 Download, Mp3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.
Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as “Fireboy DML” comes through with yet another new hot hit song titled “Bandana”
The new music also had top notch music and song writer “Asake” who added a new vibe to the new song.
However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Always visit our website for latest songs, videos , news & gists
Download and listen below:-
LYRICS
Low-key
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem, dem know me
Since ’06
I’ve been writin’ this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know)
I dey lowkey
But, I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)
‘Til eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
“Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I’m not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since ’06 (’06)
I’ve been writin’ this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d’aleba (aleba)
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin’
Hmm-mm, comin’
Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
JOIN OUR WHATSAPP GROUP FOR LATEST UPDATEtalktalktoday.com.ng is a Music and Entertainment website designed for promoting artists. The website covers latest trending Nigerian Music and also Music from other parts of Africa such as Tanzania, Ghana, South Africa, Kenya and more.
for danloading music
I love this song
Love it